尝试政治测验

回复

 @VOTAlinked…1yr1Y

Details of long time ruler Ali Bongo letter to Gabonese as e officially wash hand comot from politics

https://bbc.com

Former Gabon President wey dem comot from seat by force, Ali Bongo don announce say im don wash im hand comot from politics mata. Im make dis announcement one year afta dem remove from power through military coup.